AMEBO: Top Nigerian Artist With Fake Identities - DBanj, Timaya, Iyanya, PSquare

IYANYA: Iyanya claimed he bought Aston martin and took pic of it and house of 170 million in lekki but na two divided duplex him dey share with other tenant.

Boys from Nigezie done go there interview them, exactly what I said na them saw, na 3 bedroom all of them dey live including dem female artist Emma Nyra.

WELL ALL NA PACKAGING SHAA! 












TIMAYA: Timaya took pic of a Bentley carsay say na him buy am but na range rover he dey use and dey live for duplex for marua garden

SHAAAA, ALL JOIN, STILL PACKAGING!
















 P-SQUARE: P sqaure say na private jet dem buy but every day dem dey stand for line for airport to collect their boarding pass.

WELL WE NO SAY UNA BE BIG BOIZ SHA, STILL "PACKAGING"











DBANJ: d'banj claimed he bought a house 300 million in banana island but thesame douplex wey all of dem mohit dey live before na him dey live now after don jazzy dem done move out go rent another place. I know someone that knows d'banj well and has borrow 2million to d'banj recently. He said d'banj no even get 10 million for his account. 

SHA, E DON TEY WEY WE NO SAY U SABI LIE BRODA, LIKE I SAID B4, ALL NA PACK AGING! 












 Abeg make una no vex cos i no say all dis pple so na una celebs, me self i like dem but sha, make dem dey package well cos pple eye still dey on dem sha. The only few artist wey we no say dem dey try for dem package na Baba himself (2Face) and former EME artist (Wizkid).

Watch out for our NEXT AMEBO POST. Na Waka Get Me So!
 
Share:

5 comments:

  1. I don't believe this post atall

    ReplyDelete
    Replies
    1. Am not sure of Dbanj but am so sure of the rest, especially iyanya

      Delete
  2. Psquare didnt say they own the jet oooooo, haa

    ReplyDelete
  3. lol i no say psquare own na lie ever since cos i work 4 aviation sector before and i no what it takes to only maintain a jet talk more of to fly am, yearly maintenance fit nearly cost more dan 50million, depends on the condition of the fleet talk more of paying pilots and engrs. silly people

    ReplyDelete
  4. which aviation you dey work Adora, don't say what you don't kw, Nigerians fit repair aircraft? you are one of them, lier

    ReplyDelete

Powered by Blogger.

Contact Form

Followers

Get the body of your dreams

Get the body of your dreams
BodyArt Cosmetic surgery centre

FLY DORNIER AVIATION NIGERIA AIEP

Dapals Zone loves you!!! Thanks for stopping by.. !! X0X0

Dapals Zone loves you!!! Thanks for stopping by.. !! X0X0

Always! Forward ever

Always! Forward ever
Win a N100,000 Education Grant in the "Always Forward Ever" Writing Competition!

My Ad

For Ads Placement

To get more visibility for your Products and Service, place an ad on our blog and various social media platforms.

Contact Us:

Theme Support

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...